Header Ads

If You Open This Picture And You See Something Else Than An iPhone, Then You’re Going To HELL


Hey Guys,
How una dey?
Have been looking this below picture for about an hour now but the white iPhone is actually drawing my attention.
Make we talk true, iPhone dey confuse person oo, how I wan take know if the iPhone na 6plus, 7plus or 8plus 😂😂
I know someone of you will see something else than an iPhone on a table, if you see something else, na Hell Fire 🔥 you dey go.
See the photo below:-


Una don see am?…. Una see say iPhone sabi confuse human being.
So guys 👇🏾
THE WHITE IPHONE OF SOMETHING ELSE..


WHAT AGAIN DO YOU SEE ASIDE THE IPHONE

LET'S SEE HOW DIRTY THE MINDS ARE....😂😂

No comments